After dem thief the generator nai dem con run go Shell Road and na for Shell Road dem for take catch dem as the boys carry dem come Tropical con beat.
The two Ogberagha girls dey say for Old Road for amukpe. Both of dem nai popular Ogberagha slay Queen wey everybody know for the Amukpe.
Na Kovik One Nine beating nai dem give dem as the video wey appear attached to this update, show how dem take dey confess how dem take move the generator.
Na the pictures and videos dey attached to this update so.
https://www.youtube.com/watch?v=niPLuR3J0ME