Woli Arole shows to the people that he is true United fan with caption;
Na Manutd dey make me celebrate like this ooooooo. I dey give money to only Manutd fans. Only Manutd should drop their account number now!!!!!. I sabi una ooooo!!!!. I am so so happy, all my prayers didn’t go in vain.